Home Gospel Songs Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

0

Tim Godfrey, a Nigerian gospel singer and songwriter, teamed up with Prinx Emmanuel to release the song “Shine” in 2022. The song uses the popular South African music genre “Amapiano” to give praise and worship to God. Tim Godfrey is known for his hit song “Nara” in collaboration with Travis Greene, which has received over 60 million views on Youtube. He is the founder of the record label Rox Nation and the Xtreme Crew.

The renowned gospel artist and leader of the record label ROX Nation, Tim Godfrey, has released a new powerful song called “Shine” featuring Prinx Emmanuel. This praise and worship tune is expected to be a blessing to listeners.

You can’t afford to miss out on a chance to enjoy this soul-lifting song Listen, Download Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel Audio & Don’t forget to Share your thoughts using the comment box below

DOWNLOAD HERE

DOWNLOAD MP3 SONG

Video: Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel

Tim Godfrey Shine Lyrics

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Ayayaya (Elele)
Ayayaya (Elele)
Ayeeeya Ayayaya

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

VIEW: Tim Godfrey – Adara Lyr
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Aya aya
I dey Kakaraka
No more scatter scatter
Everything e Kakaraka

I dey shine (3x)
I dey shine (2x) Shine Shine

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine (broda Nwachukwu)
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Listen I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I’ve got the best baker
I’m so hign I look down on the Skyscraper
He Prepared a table before me
in the presence of my Enemies
like Nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

I say Nobody fit stop my shine
Nobody go fit bring me down
Even Nepa no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine shine
Twinkle Twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba loke dey make me shine

Na Baba loke dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme